Headlines
Loading...
Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh

Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh

Man wey Unclad no dey put hand for pocket
loose translation: You can't do somethings if there are no certain conditions.

Chicken wey run way from borno go Ibadan go still end up inside pot of soup
loose translation: You Can't Run Away From Your Destiny

Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap
loose translation: Keep calm! Nothing last forever

Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef
loose translation: Just be patient. Let the game come to you. Don't rush!

Akara and moin moin get the same parent na wetin dey pass tru make dem diffrent
loose translation: How you start doesn't matter,what matters is how you finish.

Wetin concern agbero with twitter handle,or malu/cow with face cap?
loose translation :Mind your business.

If life dey show you pepper,my guy make pepper soup from am
loose translation: Make something good out of a bad experience

I get am before No be property
loose translation: stop living in the past and start living in the present. 

If person too tey for party e go follow dem wash plate
loose translation: Don't outstay your welcome

Rolling stone,ofcourse na person push am now!
loose translation:There is always a reason for something

Craze no hard to form,na the trekking be wahala
loose translation: Easier said than done

No matter how hot your tempa be,e no fit boil beans/yam.
loose translation: Calm down,your temper won't solve the problem

Every mallam with em own kettle,every Northerner with em own radio.
loose translation: Every man for himself

You no need cutlery to chop slap
loose translation: You don't need my translation to understand this,lol 

Opolo eye no be open eye
loose translation: Having Big eyes doesn't make you civilised,lol

Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus.
loose translation: Give everyone what they deserve.

Bring suya, bring suya,.......na cow body dey suffer am.
loose translation: Every action has a consequence

E go better e go better,na im make ibo man still dey Kano
loose translation: When there is hope,there is Life. 

The different between kpekere and plantain chips na packaging
loose translation: Don't judge based on appearance alone

Escort me, Escort me, naim slave trade take start.
loose translation: Serious things sometimes start like joke

[b]Na from play play dem dey form PLAYER
loose translation: Serious things sometimes start like joke

Pikin wen use agbada take stat guy go talk wetin e go wear wen e old.
loose translation: Slow and steady wins the race

The water wey dem use take make eba can never be recovered back.
loose translation: Don't cry over spilt milk

Which is your favourite? Feel free to add yours

SEAN RAINFALL @Ezie101

0 Comments:

Video of the day